MAFIOSO

0:00
0:00
MAFIOSO

MAFIOSO ABOY GIMME DA LOUD MAKE I TAKE SEE FRONT MEN DEY AROUND MAKE I DEY FOCUSED. RED JACKET GANG DEY MY NIGGA NEXT DOOR VAMPIRE SQUAD WEY DEY FIND BIG BOYS MAKE AM FOR NAIJA U GO BE NEXT HUNT NA ONLY POOR MAN WEY DEY SLEEP, 2,4.,7. COS PEACE OF MIND NO DEY FOR BIG MAN RICH FOR LIFE, NO BE FOR THE WEAK MAN. ABOY GIMME DA LOUD MAKE I TAKE SEE FRONT MEN DEY AROUND WEY NO GET FUTURE UNIFORM MEN, WEY NO GET WISDOM EX CRIMINALS WEY DEY FIND FOOD, CHOP.

1 Comments

Leave a comment

Author
2 years ago

User avatar
3.85k
Total plays
116
Followers
22
Following

You may also like