Lewin boy

free mind

Lewin boy
free mind

35 Plays

25 days ago

U ye x² U ye x² U ye x² Sit down - stand up yeh yeh Lyn boy yeh yeh Lyn boy yeh yeh Owuwouwo wouwo Calm down Calm down Make i reason you Fine girl like you You dey form mumu Wetin dey worry you i just dey manage Thing's wey i carry For my head i cannot come and reason Your own too Carrying all my things on my head oh Nothing concern them They know oh Bad boy rolling around oh Lemme tell you one thing you never know oh Many things i carry for my head i know oh Only me doing my thing on the low oh girl you are my number one nah you sabi oh do you know how many people that Noticed that I'm Bad man Many things wey be say i carry for my head Wey she know know no Okalamadu Okalamuo She no say She no fit do O no O no O no Pop am pop am pop am dey pass if you shout at me you will carry your bag after you left my life we still be better free mind x² that all i want all i want you no that I'm worried oh we being together with you no peace of mind or have you forgotten that I'm Bad boy rolling around oh Lemme tell you one thing you never know oh Many things i carry for my head i know oh Only me doing my thing on the low oh girl you are my number one nah you sabi oh do you know how many people that Noticed that I'm Bad man Many things wey be say i carry for my head Wey she know know no Okalamadu Okalamuo She no say She no fit do

2 Comments

Leave a comment

10 days ago

Keep grinding ✊ Amazing 💎 Bars: Perfect 💯 Delivery: Perfect 💯 Impression: Perfect 💯

You may also like