Lewin boy

free mind

Lewin boy
free mind

13 Plays

29 days ago

U ye x² U ye x² U ye x² Sit down - stand up yeh yeh Lyn boy yeh yeh Lyn boy yeh yeh Owuwouwo wouwo Calm down Calm down Make i reason you Fine girl like you You dey form mumu Wetin dey worry you i just dey manage Thing's wey i carry For my head i cannot come and reason Your own too Carrying all my things on my head oh Nothing concern them They know oh Bad boy rolling around oh Lemme tell you one thing you never know oh Many things i carry for my head i know oh Only me doing my thing on the low oh girl you are my number one nah you sabi oh do you know how many people that Noticed that I'm Bad man Many things wey be say i carry for my head Wey she know know no Okalamadu Okalamuo She no say She no fit do O no O no O no Pop am pop am pop am

1 Comments

Leave a comment

You may also like