ready or not

0:00
0:00
ready or not

this days them.dey jouj book even juju the cover too this now real life no reason say na carton this now game them no dey see final levele some some weed make the future no tok fast if you no carry fist bros no carry last buy off be buy off i don carry Cutlass if you live long you fit no last if you last You fit no live no reason say children dey smoke weed to be a big boy no easy i Don see many things waiting worst pass craz man penise the pasent dog .eat the fatest born i dey waiting since sapa and hongry gang up them one kill me like motal combat them fit kill me finish them no ge respect them don see me finish we no be mate today i go flog una with cain

1 Comments

Leave a comment

Author
2 years ago

User avatar
2.25k
Total plays
382
Followers
513
Following

You may also like