High BP (free me!)
Tell dem make dem free me Always on my grind that is why dem nor dey see me Everyday is a struggle in this lagos city Debit alert everytime i step outside my building yeah yeah I getti high bp Everybody telling me to stop with all the thinking Trying to stay sober got me feeling like am sinking I no fit tell my mama coz e go raise her own bp Say na who dey alive nai dey chopi money If you look in my eyes you financial conji 1 year on the i still no getti savings As the salary dey enter naso i dey spend am finish Bills on bills they keep on billing Miraculously my steeze keep steezing If i tell dem say i broke they will think I'm teasing Nobody believe but my account is freezing yeah yeah Naso one maga put fire inside my aza I buy 1or2 things now i live a little larger I still dey try make i blow before my charger Make i move my parents and my siblings all across the border Naija na the place where many dreams are shattered I no wan hear say the boy no later make am That is why I'm out here chasing this paper Everyday every minute, every second.
You may also like

Leave a comment

Bars: Dope ๐ฅ Delivery: Dope ๐ฅ Impression: Dope ๐ฅ

BOMB! ๐งจ KILLED IT ๐ต Bars: Perfect ๐ฏ Delivery: Perfect ๐ฏ Impression: Perfect ๐ฏ
WAKE EM UP ๐ฃ๏ธ๐ Bars: Dope ๐ฅ Delivery: Dope ๐ฅ Impression: Dope ๐ฅ
Bars: Dope ๐ฅ Delivery: Dope ๐ฅ Impression: Dope ๐ฅ
Bars: Dope ๐ฅ Delivery: Dope ๐ฅ Impression: Dope ๐ฅ
No ๐งข
Bars: Dope ๐ฅ Delivery: Dope ๐ฅ Impression: Dope ๐ฅ
Bars: Great ๐ Delivery: Great ๐ Impression: Great ๐
Bars: Dope ๐ฅ Delivery: Dope ๐ฅ Impression: Dope ๐ฅ
Bars: Perfect ๐ฏ Delivery: Perfect ๐ฏ Impression: Perfect ๐ฏ

Mad props, your style is evolving โ Every track, a step closer to greatness! ๐ Keep grinding โ Bars: Perfect ๐ฏ Delivery: Perfect ๐ฏ Impression: Perfect ๐ฏ