TRAPPING
I GON TURN MY DREAMS TO A BILLI CHANGING LIFE FROM ZERO ONE TO 100 NO BE EASY BUT WE DEY INSIDE WE STILL THE FIGHT TILL I REACH TO MY HIGHT MAKING MONEY IS THE PLAN I DEY SEE MY MOMMY DEY CRY FOR NIGHT 3NY3 ME F3 MY GUY SO I WORK ALL DAY TO GET THE GUAP I PUT ME ON THE ROAD ME ME GOONS DEY TRAP MAA 3NKY3 ME BA FIE ME NTE WO NKA PRAY FOR ME DONT STREES FOR ME I KNOW SOON TIME I GO SHOW YOU DOLLAR I GO PICK UP YOU THE GUTTER MAMA YOUR BOY I AM SAFE NO DEY WORRY IF I DEY WATERING MY PLANT WITH DIRTY WATER STILL E GO GROW EVERYONE WILL BE PROUD OF THE BOY SE WO B3 SU BIOM A NA 3Y3 TEARS OF JOY ME GYINA ME NAN SO MABA NKRA AB3 HW3 PO M'ANI SO ADE HUNU TI S3 )SONO ME B) PAIE AH ME SR3 NKWA TINTIN MONEY NEVER BE REAL TO ME SOMETIMES I DEY SLEEP WITH EMPTY BELLY ME NI PENNY SO THE GIRL DEM FLEXING ON ME SAME CLOTHS ALL DAYS I GET NO SHAME SCARES ON ME I KNOW PAIN WHERE IM FROM NO BODY DEY OKEY IM FAR FROM RICHES NEGGA IM FROM THE TRENCHES S3 3Y3 WOA 3BIA ANKA W'ALOOSI WO SENSES IM FROM THES WEST WHERE EVERYTHING BE EDUCATION BUT ME I DUNNO BOOK NTI NA DAA ME BR3 I NO GET NOTHING WHAT I KNOW BE THE MUSIC WEY I DEY DO BUT NO BODY DEY CARE JAH SHOW YOUR POWERS WANNA LEADER NO MIND US THEY THROW US LIKE HOOLIGANS ONLY YOU P3 WEY I GET FOR ME WIASE
You may also like

Leave a comment
See track description ↑