DESIRE

8 Plays

24 days ago

who be this girl wey de slay like this who be this girl weh de whine like this who be this girl weh de shine like this drop body make we do some things she de twist and turn give me 2 more like oliver twist I want them all Lamborghini for her bikini bottom wey make man gun de go marathon bend down low whine am slow front and back wey de cause ghost slow if you leave bby girl I go kolo na ur body wey dey make man mellow bend down low whine am slow front and back wey de cause ghost slow if you leave bby girl I go kolo u know y na u I want na u I want oo mini mini mani mo girl wey sweet pas abalimo she de hold me tight which make things sweet rotate am right let's make things lit from birth she been a professional one night stand she's been criminal abi no be you wey talk say u no sabi naw omo bby girl ema pami naw

Be the first who leave a comment.

Leave a comment

You may also like