Bottom

83 Plays

β€’

2 months ago

started from the bottom now we here if you ent talking money then na nonsense if you wanna play conny you go fall first i dey do this for the money and my mom self better start to treat me with respect ask my homie me i no dey get any friends make you no dey talk you no get evidence if no be God i fit break person head make u no dey look me less me i no be prophet i just wanna be the best but the people upset don't knw what they want dem dey look at my shirt always ready for war but dey no fit come first their liver don fell na money we dey find everyday bad energy mk u go far away dis no film int talking child play things way I see wey my mouth can't say no one believe but i knw that one day i go achieve my dreams na the time i can't wait

12 Comments

Leave a comment

Can you go show me some love and subscribe to my YouTube gang @Rjtoshiesty πŸ”₯πŸ”₯πŸ”₯πŸ”₯ Bars: Perfect πŸ’― Delivery: Perfect πŸ’― Impression: Perfect πŸ’―

1 month ago

Bars: Great πŸŽ‰ Delivery: Great πŸŽ‰ Impression: Great πŸŽ‰

Bars: Perfect πŸ’― Delivery: Perfect πŸ’― Impression: Perfect πŸ’―

You may also like