mission impossible

0:00
0:00
mission impossible

opening decorated male drip is ice and Louis Vuitton money knows my name e dey watch e dey feel the boy na me be the boss. so, i dey ball and na him dey toil when i call his name he comes and yeah he comes in bulk wanna have the money have the dolls and not the noise let my wealth be firm never to be found on sandy soil and make e just dey flow like water wey dey pour for rock steadily dey flow for life and e no fit to pause sounds like Mission impossible sounds like wetin I no fit do local man don't put me in your shoes with My mindset nothing wey i no fit do 247 hustling so i can make it legal not your normal human this one is made with metal and they can't break cause me sef i am a welder metal! fixer ! easily fix my mental chorus vanity vanity i need a little vanity πŸ™πŸΌ money wey go long dem go say i do calamity rumours all around this kind money from atrocities but i made it legal didn't follow Evil policies money wey go long dem go start dey question politics the way i go ball balling like no man has ever seen money wey go long e go run around Mississippi words like needs and wants dem go vanish till infinity ♾️ end chorus sounds like Mission impossible sounds like wetin I no fit do local man don't put me in your shoes with My mindset nothing wey i no fit do *2 chorus again

7 Comments

Leave a comment

Author
2 years ago

goodjob Respect πŸ€œπŸ€› Bars: Perfect πŸ’― Delivery: Perfect πŸ’― Impression: Perfect πŸ’―

2 years ago

Slime 🀝 G.O.A.T. 🐐 G.O.A.T. 🐐 Jiggy πŸ•Ί Cookin' πŸ‘¨β€πŸ³ Cute 🧸 GANG GANG 🀘 WAKE EM UP πŸ—£οΈπŸ”Š Bars: Perfect πŸ’― Delivery: Perfect πŸ’― Impression: Perfect πŸ’―

Bars: Perfect πŸ’― Delivery: Perfect πŸ’― Impression: Perfect πŸ’―

Bars: Perfect πŸ’― Delivery: Perfect πŸ’― Impression: Perfect πŸ’―

2 years ago

Word Up ⬆️ FIRE πŸ”₯ Dig it πŸ‘ Bars: Great πŸŽ‰ Delivery: On point 🎯 Impression: On point 🎯

On the Low 🀫 Saucy 🌢️ Money πŸ’Έ Bars: Perfect πŸ’― Delivery: Perfect πŸ’― Impression: Perfect πŸ’―

User avatar
915
Total plays
33
Followers
13
Following

You may also like