kzone
kzone

kzone ⭐ My Brother ft bella Shmurda (Tribute to Mohbad)

kzone ⭐  My Brother ft bella Shmurda (Tribute to Mohbad)

248 Plays

4 months ago

En'-En'-En'-En-En'- En'-En'-En', Enta Intro: Ha, Elijah, can you bring my brother back? Only you my Jackie Chan Bella Shmurda: For studio where we dey, when I met you I saw you recording, and I love you We like same things, we share same dreams You go follow smoke cigar, when I switch benson Ah, ya-ya (conscious), Bàbá gbọ àdúrà mí o 2020, ojú mí ri o That same year, met Imọlẹ Ọmọ ológo, ọmọ, o wa'lẹ Ah, ṣe ko pọ kẹ, ọmọ ti o gbẹ 'bẹ Wọn lọ ńṣọtẹ, but I don warn them Ah, oya, fuck them I don't really send them (send them) Lójú wọn, Imọlẹ dì legend Ah-ah, ajẹpako wey get charisma Carpenter wey get calibre You be bad man wey get good mind You be fine boy wey get plenty style Ha, my brother, my friend Would this be the end? What is the essence for the hustle, for the life? What's my offense? What have I done? Wetin I do? You left me in tears, ajé Chorus: Elijah, can you bring my brother back? Only you my Jackie Chan (tani má ba wi? Tani má ba wí? Tá ní má bá sọ?) Elijah, can you bring my brother back? Only you my Jackie Chan (tani má ba wi? Tani má ba wí? Tá ní má bá sọ?) Kzone: We go dey hustle, we no getting paid Living like asu, pepper every day Everything we face, no be say today Just like yesterday, taking pain away, when I drop, and you drop track And I lost track, and you tell me it's fine Brother, no time, and I make one And, you dey there when I drop another track. Ah, ajẹpako wey get charisma Carpenter wey get caliber You be bad man wey get good mind You be fine boy wey get plenty style Ha, my brother, my friend Would this be the end? What is the essence for the hustle, for the life? What's my offense? What have I done? Wetin I do? You left me in tears, ajé Chorus: Elijah, can you bring my brother back? Only you my Jackie Chan (tani má ba wi? Tani má ba wí? Tá ní má bá sọ?) Elijah, can you bring my brother back? Only you my Jackie Chan (tani má ba wi? Tani má ba wí? Tá ní má bá sọ?) (Yo-yo-yours truly, Dekunle mix) @rapfame_official @rapfame_ar_team @rapfamefeature #rapfameteam #tributetomohbad #mohbad

35 Comments

Leave a comment

Keep grinding ✊

3 months ago

LIT 🔥

3 months ago

Bars: Dope 🔥 Delivery: Perfect 💯 Impression: Perfect 💯

You may also like