Lamber
Lamber

I dey for the street matter already don dey case weting u people Gain if I enter onechanse I dey pray for baba God makes

I dey for the street matter already don dey case
weting u people Gain if I enter onechanse
I dey pray for baba God makes

6 Plays

6 months ago

I dey for the street matter already don dey case weting u people Gain if I enter onechanse I dey pray for baba God makes baba God dey my side if I beg you money 💰 u no fit give me no wam but u know know say everybody start from level 1 but u no no sey tomorrow I fit enter flight ✈️ I dey pray for mama my mama wey dey wet for house I know sey my time go soon come to pass my time go soon come to pass my time go soon come to pass my time go soon come to pass back In the dez wey, I dey for street and I recognize that for street wey idey no fit make it life and I for foot sey I will make a bis and dey call me sheep dog 🐕 say ,I bi mango tree as u see so abubi I want to make in life I want to dey my lane dey correct different currency no bi money u see for hand u no go show Mercy I want pray to the most high abubi hell mary I dey like to obey my other ,and my dignity am a dream chaser no bi food for mouth I dey carry over mgbe nu secondly school mama dum aka na nti abubi read it book focus on ur hustle ,never focus on girl 0

1 Comments

Leave a comment

You may also like