David Phill
David Phill

MERCY GOD

MERCY GOD

21 Plays

5 months ago

O LORD OF MERCY(low) PLEASE SHINE YOUR LIGHT UPON ME(high) SHOWER ME A LOT BLESSING(low)2x YOU'RE THE ONLY ONE FOR ME (low)2x Without God for my life omo where I for dey! Enemy for dey ask where my God dey! as I wake up this morning, na you me i dey praise Na you dey put all the enemies for shame! Na so you dey give me joy on everyday! To those hustler out there wey no sabi dey hate! Just believe in God so one day hustle go pay! O LORD OF MERCY PLEASE SHINE YOUR LIGHT UPON ME SHOWER ME A LOT BLESSING YOU'RE THE ONLY ONE FOR ME 3X Make my mum live long to chop my money in bulk bless me LORD make my dey come in block that kind money when go fit make haters shock! You promise say even though I walk through the valley of death! You go dey active with me, make I no dey fear All my haters don disappeared like mess I no go ever forget how you love me with too much care! For me and my family when nobody dey there! when Sapa bail us for Ikorodun back then! Na you bring us out of stress, I can't pretend! O LORD OF MERCY PLEASE SHINE YOUR LIGHT UPON ME SHOWER ME A LOT BLESSING YOU'RE THE ONLY ONE FOR ME 3X

1 Comments

Leave a comment

You may also like