freestyle YMG

0:00
0:00
freestyle YMG

I for like tell you story bout my life But e go be like market wey i dey sell But nobody wey go buy Im not living the life that i deserve I just wanna be there so i can make my family proud To everyone now looking up to me It’s really hard but i know my God is really there for me i no go worry yeah wetin motivate me Na the way i see my maale praying for me not to stay weak I just wanna be something you would see and love I no like anything less so i stay above E be like say na curse or na wetin be the cause Enemies dem gather for my matter hoping say i fall A young niqqa striving hard and he’s hitting it My mind’s cloaked with the thought of it is what it is The first time i wrote a lyrics sounded stupid can i make it with this shit it but i stood up with the strong pills

1 Comments

Leave a comment

Author
3 years ago

See track description ↑

User avatar
776
Total plays
54
Followers
46
Following

You may also like