NAIJA BAD
Shit, beach, Nigeria dey smell like shit Politicians dey drive cars and we dey stay For pit Take a chill pill,naija girls dey like bill Wetin go end am,na postunor pills,naija nor balance Just take a chill pill We dey find money and e dey run dey hide,naija na Hide and seek To get money, you must get d mind U bomb,u nor pick, leave am for there but Naija boys nor dey hear word, make d club tears Dorime don put family for years 😂 Instead of police,to stop fraud Police still dey find money,cos Nigeria bad Nigeria go better, yet e still dey hard Pastor kill member for e house o Getto boys hear,Dem beat am Give police,now we don hear say,d man don travel Chorus Shit, beach, Nigeria dey smell like shit Politicians dey drive cars and we dey stay For pit The Corruption drops deep as does my Roads. I never zoom, 'cause to zoom is the nigerians of loads. Beyond the walls of ghetto, life is defined. I think of Sad when I'm in a Nigeria state of mind. Hope the codes got some loads. My rhodes don't like no dirty inroads. Run up to the crossroads and get the nodes. Everybody don forget book na money we know We get oil but Y don't we reap what we sow
You may also like

Leave a comment