Osynachi thehussler
Osynachi thehussler

September to remember

September to remember

43 Plays

โ€ข

9 months ago

September to remember am still chasing the same bag putting all my hope coz i am a hoodboy getting the money abughikwa ma ibu a fine boy putting all my hope on this September to come if you can't recall nwanne never make a call anyi aputala n'ogbe make some people come the hail hailing me like micheal legend coming to the war maramara n'ihu awughi i love you to the war obia in the things of war nwanne ohapu gi tidoo mara ihe i n'eme better get your own ego nobody will feed you nwanne just like his own blood better get wise for the street is becoming wild never depend on man nwanne also compile as you dey compile nwanne also compet never leave your track nwanne always face your lane couting all your track nwanne also face your day i love you to the world nwanne forget that word that is the word making to deceive one i get blood that your blood no be say en be your lord as you dey hustle also pray to become landlord that's why i dey hustle 24/7 ka m breaka record breakia record nwanne ka enyenum award oma ndi bad ma nwere ego noro nah this world agbagom nkiti ka hapu idaba n'olu September to remember am still chasing the same bag putting all my hope coz i am a hoodboy getting the money abughikwa ma ibu a fine boy putting all my hope on this September to come chineke no be man wey go fit cap nonsense anything en dey cap mustu make sense if you never witness nwanne try to cap less afugo his blessings and his blessings dey cover me chineke is my rangerover okwa ya bu my pullover any where i go my oil dey runover asim en dey runover my oil dey run over surely goodness and mercy shall be my pullover

6 Comments

Leave a comment

Bars: Perfect ๐Ÿ’ฏ Delivery: Perfect ๐Ÿ’ฏ Impression: Perfect ๐Ÿ’ฏ

9 months ago

DOPE ๐Ÿ€ Bars: On point ๐ŸŽฏ Delivery: Great ๐ŸŽ‰ Impression: Nice ๐ŸŒŸ

9 months ago

Keep grinding โœŠ Bars: Perfect ๐Ÿ’ฏ Delivery: Perfect ๐Ÿ’ฏ Impression: Perfect ๐Ÿ’ฏ

You may also like