10 million
VERSE 1 i don't know if i sale my soul to devil am gonna make heaven everyday i dey bomb make i get the rabas all my niggas dey flex with all them mens while me i still dey for street hustle alone boy wey me and them start hustle at the same time don dey buy house for real dey buy house in the whole town maka what bcuz they have the rabas oluwa open door for me make i come pass you said we should knock on your door the door will open i don come here with my plans my eye di open baba biko solve them make i bless my mum i want gather all guys give them all they needs CHORUS (X2) oh god abeg abeg!! even though na ten ten million i no go vex acho mu ki bunye mu ike ki nye mu long life so we fit spend more yeah inside the life VERSE 2 baba God look my eye what you saw there is not my eye blood in my eye pain in my heart 💖 this man dey here dey worry my life as I dey now (i no dey hear anything) all i know (is that money thing) everyday self i dey waste my sub tucha tucha at end E go cast me i don vex the game don cast white man say the mother fucker i command you now you should says is over once you say the all is over we begin to enjoy our life all over do am for me joor baba i will give you all the praise when it done baba no be by mouth it just my mind
You may also like

Leave a comment
See track description ↑
Reall strong words bro im feel I do t understamd im fell❤️❤️🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇨🇿🇨🇿🛐☯️🆒🆙®️🅰️🅿️🆖📳🛂
Let's GOOO 🍿 check out #joesloveistheanswer Bars: Perfect 💯 Delivery: Perfect 💯 Impression: Perfect 💯
Straightenin' 👌 Straightenin' 👌 Straightenin' 👌 GANG GANG 🤘 Respect 🤜🤛 Bars: Perfect 💯 Delivery: Perfect 💯 Impression: Perfect 💯
BALLER 🏀
ATE 🍜 Let’s GOOO 🍿 Slime 🤝 Bars: Perfect 💯 Delivery: Perfect 💯 Impression: Perfect 💯
Respect 🤜🤛 Strong Bars 💪 Bars: Perfect 💯 Delivery: Perfect 💯 Impression: Perfect 💯
Bars: Perfect 💯 Delivery: Perfect 💯 Impression: Perfect 💯
Amazing 💎 Bars: Dope 🔥 Delivery: Dope 🔥 Impression: Dope 🔥
Respect 🤜🤛
♥️♥️
Bars: Perfect 💯 Delivery: Perfect 💯 Impression: Perfect 💯
Bars: Perfect 💯 Delivery: Perfect 💯 Impression: Perfect 💯
KILLED IT 😵 On Freeze 🥶 Bars: Great 🎉 Delivery: Great 🎉 Impression: Great 🎉
Bars: Dope 🔥 Delivery: Dope 🔥 Impression: Great 🎉
Bars: Perfect 💯 Delivery: Perfect 💯 Impression: Perfect 💯
Legend! 👑 Legend! 👑 Legend! 👑 Legend! 👑 Legend! 👑 Bars: Perfect 💯 Delivery: Perfect 💯 Impression: Perfect 💯