Yeahhh

22 Plays

22 Apr 2023

Yeahhh Many things dey sup for our nation E be lyk say our government dey sleep Lack of their attention So many taxation going on yet Still in stagnation No movement at all How person wan take dey ball See I know say e dey hard for you Naso be be for my side We just dey fight kung fu Too many gbese I don try Hustle 24/7 yet I no dey see money Na y I dey borrow from PalmPay steady Dem be my paddi All the killings and fighting The shooting and thiefing All the massacres going on Na bad governance U be my bro And u wan use me do ritual Country don hard Nigeria/zoo I no understand The difference no much again U sef go confirm am Jungle justice at its peak Dah one na normal thing People no dey send again All die na die But na my country Be dat E no get Wetin I wan do again E no get Wetin I wan do again E no even get Wetin I wan talk again

4 Comments

Leave a comment

FLOWING BAR HEAVY..

FIRE 🔥

Respect 🤜🤛 Bars: Perfect 💯 Delivery: Perfect 💯 Impression: Perfect 💯

You may also like