Legacy ~ Canada Vibes

0:00
0:00
Legacy ~ Canada Vibes

verse 1 From Akanaki, to Somiari, the whole ward 20.. Canada vibes don cast, Sk and igbo sellers plenty... skunk, SK, Ice, abi you need Reseler wey don Empty... You no hold shi shi, no worry, sit down, Weed go come board for free... dey play, nigghas like ngepu get ibgo three.. no cast am, we just dey wait for harvest season.. belive me, if you never start to smoke from 15, for here you be small pikin... Canada vibes, weed leave na the important spicies for Kitchen... dey play, dey play... Serve the igbo for Tray... Like say na Lucky dube birthday... Canada vibes, Canda vibes.. Ice dey for pipe, drum dey roll cana dey with e knife, pkoli dey blow.. you wey no smoke na you go choke... spray am for you indomie, dilute am with coke.. From Madam Sparko to Madam Ukeme.. for my area Tramado come board ask Udeme.. pelle pelle you if you wan fight, useme... ospac dey on guard, no loose gaurd.. Crocodile tying, if you thief even Sim Card... Tekedem dey frie wetin no nice, the beans Bad. yam fried and boiled, the stew Mad like Anas Man.... For the street, we know who dey Jab, we no need ID card.. Boma dey rask, Acorp dey cast, barnies plenty no need to set pass... We dey control the Diesel Drum, we no need Jazz.. Street funny, still sweat, flows come board you gas need pad... dey play, dey play... Serve the igbo for Tray... Like say na Lucky dube birthday... Canada vibes, Canda vibes.. Ice dey for pipe, drum dey roll cana dey with e knife, pkoli dey blow.. you wey no smoke na you go choke... spray am for you indomie, dilute am with coke..

1 Comments

Leave a comment

Author
3 years ago

User avatar
394
Total plays
57
Followers
5
Following

You may also like