Legacy ~ 1000 Miligram

0:00
0:00
Legacy ~ 1000 Miligram

cant move i broke my back bone... am high on gboli.. some body hold me... i wanna take off ma shirt, abeg no gree... e be like say my tie too tight, i was sow seed.. i was invited to a party, to heat my jam for Sami.. too many ice, raddlers, and hennessi.. i go drink hollandia like water, i didnt know that shit was mixed up codeine.... chop all the pork meat, mixed up with igbo seed... i hold mike, i stand still, for like 40 minutes i no sing... "Bro wetin dey sup" i was like, "Fans this 12:00pm make all of una go sleep... i carry waiter calculator leave my phone, i wan book boat... geez who delete all my app, ok na to find taxi wey wooo.. people laughing, all i hear na, this guy brain don dey float... stop taxi, chill in, itchi neck, Smirnoff done dey choke me for throat... "guy drive slow, na see as you dey speed.. man i never start motor sef, who give you drink.. e be like you dey mad, oya gimme my car key... eyo, welcome to depressed kid foundation, don't be surprised!!! here we got two or three kids thinking of committing, Suicide!!!! happiness is just two sides, red and blue lies... am dead, so bye... thoughts all day, the day I was born, is the last time I cried.. am just a depressed kid, I pray I won't take my life.... Ain't cause of money, power or fame.. am the legacy, am not a good choice for the lame... instead of cabbage or sandwich, I prefer my sugar cane... this depresseness is ah fucking bloody game... am choking off, stars in my eyes, aint gold chains.... chorus (gtimes)..

1 Comments

Leave a comment

Author
4 years ago

See track description ↑

User avatar
396
Total plays
57
Followers
5
Following

You may also like