Legacy ~ Sammi
manchi!!! this na the story of ma bro Sammi.. bois wey dey knack.....Chill no be every pussy you see you go chuki in... Sami say im go never fuck again (iye..) Sami say im go never fuck again (iye..) but when you heal, you will always fuck again (iye)... that boy like fuck pass ripe plantain (iye) we dey like culstist, but na mouth we carry... for my area, with my guys, gtimes and Dani.. no church or Estate, na just joint wey dem dey sell pami.... e get one of ma nighha, by the name sami, fine, tall, pink lips and big sally... he always oppress me with girl, no be say e get money.... this niggja dey chike, Slin, fat, fine, ugly, even if you don Mary.... we go lodge, him go fuck, later we go house go soak garri... this life tire me, tire ma gees, tire e own family... the guy self get men wey get warry.... one day, na one day, condom go tear like paper.. e get one girl, she dey come dey go like Nepa... she dark, she like fuck too, nice meating you, said my niggha... them fuck for bafroom, that day, e shock me pass my electric cooker.... sotey me and my gees think say na jazz this boy dey carry do am.... e go always "guy na less" girls na just body no brain, chuk am... Boi.... Sami say im go never fuck again (iye..) Sami say im go never fuck again (iye..) but when you heal, you will always fuck again (iye)... that boy like fuck pass ripe plantain (iye) The next week after bafroom sex... we just dey chill, for Mango tree with mama shegbe... we order 3 gbalomo bitters, and one obese... we see ma niggha dey make silly sounds, like noise for Keke... i observe, e hold canter, him and e boxer dey on banter, the boi come dey show us the matter.. the Dick dey like ezima.. purse burst out, 2 seconds i vomit my FANTA.... e dey like prick wey dem use for ritual.... ma niggha dey burst cry, when e wan piss.. him best friend just dey laugh, e brother just dey hiss... joshua say "i don give u many advices".. no dey use gold circle, try dey use KISS... me wey be Dey plan am since, but i be virgin.. The cure for that shit na 25,000 thousand bro Guy say make i borrow am, i said wooo guy fuck alone die alone, BRO CODE... you wey dey nack Evelyn, dey shout am the Goat... now you be headless chicken, with prick wey just dey dey foam... Sami say im go never fuck again (iye..) Sami say im go never fuck again (iye..) but when you heal, you will always fuck again (iye)... that boy like fuck pass ripe plantain (iye) thats it manchi... no be say you no go nack, but with sense bro.. Legacy...
You may also like

Leave a comment