Good Things (05:25)
0:00
0:00
many many tinz de make man de choco i got the bomb flows so mo ma blow bi boko i de for streets tonba se weere maa fogo i remember when i drink garri with no robo awon girls sope kosowo kosobo won fimi rerin biiti sam loko sapa tell me omo owo ni koko eba mi jijo mi ejijo mi bi poco ohh,oh oh oh ohh Omo ologo oh oh Omo ologo.. Dem say the boy don blow oh oh the boy don show say me I don go oh oh me I don go what's Christmas with no chicken and coke? mon she temi dem say na "anco" lori street elemi lo maa cope omo iya mi u gotta use ur scope poverty no gud omo e de choke so hustle to the top bobo malo slow na God get the winter and the Snow keep ur head soon blessings go show
You may also like

Leave a comment