MAD

0:00
0:00
MAD

only you dey make me mad o if I offend u lemme me no I no say e don tey wey u dey wait oye I no go worry u make nobody come close make nobody come dey wyn u o no mah baby step in to the light make I see your face mami look so magical love the way that you smile mah gaad u burst my medulla Walie talie you d one for me wetin u want gal I do drive me crazy like a bmx x Other niggas them no reach mami u majesty mah empress call me anytime I fit decline oo get the pride jeje bring it down low u say me like to blow blowing bad energy faraway body of the highest trabaye odinobi bia mu nso ifunaya eneyemu na tomuto

1 Comments

Leave a comment

2 years ago

Bars: Perfect 💯 Delivery: Perfect 💯 Impression: Perfect 💯

User avatar
1.22k
Total plays
29
Followers
16
Following

You may also like