Same Reasons

0:00
0:00
Same Reasons

same reasons... na thesame reason i gbadu u...u gbadu me? Na the same reason u come here i come here. (which kain thing u dey talk abeg Tell us make we hear.) na the same reason u bust ear i bleach hair (na thesame thing you talk here since last year. talk well.) I talk well/ eye tear dem fear my arms length. (right there same reasons u gat no idea?) if i rub your back u sef u rub my back too. (if i slap your face u turn the other side too.) whats all the point everybody tryna sing too. (when you sopoz be your village mechanic i weak too.) you sound rude why u think they gon play you. (same reasons that i got the most play dude.) i got the glow u get to play me dude. (i got the show u get to pay me too) nah u got the cab i get the rolls royce. (u aint got no rolls royce/ u got a hoe bus.) u know wat Joey said Jealous ones still envy. (and r.kelly said he aint guilty for being sexy.) i need a platinum plaque to pack my dirt mehn. (i more than past that/ they lay on deathbeds.) they couldn't believe ma nigga that im a rare gem. (thats why I keep it (100) everytime i spit.) insomnia ma flows will make you lose sleep. (disturbia i told you im the black sheep.) suburbia the city food ma daily meal (but im chubbier u looking like ma daily prayers.) whats up with you. dont bring God's matta into this./ i get rily might. break ya neck for this shit/ wrap u up dump ur ass up in a shallow grave/ letit be known. the irony of the name can't be told) for the same reasons that u gat ur soul sold/ for the same reasons u and Clinton don't get along/ for the same reasons i got shot and left for dead/ for the same reasons i got shown the exit door/ for the same reasons i never had a self doubt/ except that/ i never could bring up or have a self plan/ its the same reasons she wanna have my first child/ for the same reason i never wanted to get back/ same reasons!

1 Comments

Leave a comment

Author
4 years ago

User avatar
783
Total plays
49
Followers
20
Following

You may also like