BLAISE T BOY

0:00
0:00
BLAISE T BOY

simi some pipo dem ehh i use my money play njangui dem no one play me back simi some pipo dem ehh hope of glory play my njangui kelly ann play my njangui wety be this wahala i say wety be dis wuna pay my money before I send thunder nicky steph were wuna dey suzzy sherry were wuna dey fabiola beltha were wuna dey nancy nyanga rose were wuna dey sandra priedine were wuna dey oh no na which kind wahala dis i plan corn banana havest yam wuna play my njangi

1 Comments

Leave a comment

Author
4 years ago

User avatar
540
Total plays
65
Followers
18
Following

You may also like