Mother Theresea (music in broken English)

0:00
0:00
Mother Theresea (music in broken English)

Holy mother Teresa ahhh You say I bad but you worst pass my Sister Sister wey no get Charisma Pass me the kush and the rizzla Why you com Dey form Angela ahh You be pastor pikin you like bikini When you Dey party na short skirts and skinny’s I Dey wonder why you shock when you see me You Dey form holy holy but na you bad pass Dem go Dey casta like olofofo Dem go Dey gbenu si, awon olofofo Dem go Dey gbenu gbenu, gbenu gbenu, olofofo ooo Holy father Batista You say I bad but you worst pass my brother ahhh Brother wey no get charisma Pass me the shaya make I ginger Why you come Dey act like John cena I sight u for night club ( you throwey face) You Dey rock with Vanessa (you Dey ginger) mark today’s date You don’t stitch me before So your wife must to hear this (hear this) Everybody must must to hear (hear this) Mufasa must go carry am (hear this) As you no Dey hear word (nonsense) Why you come Dey form like you holy Live your life but just play safe See me so I no Dey look man face Dem your day make I keep my space x2 …

210 Comments

Leave a comment

Author
4 years ago

4
4 years ago

don't know what your saying but the moods there the creativity and melody is on point Bars: Perfect 💯 Delivery: Perfect 💯 Impression: Perfect 💯

2 years ago

I need to have you on collaboration

3 years ago

🫡🫡🫡🫡 me being from Belize city I love this one as well

This cool anyway try our #EpicOrcs

4 years ago

see how we Nija taking over.... 🔥👊🔥 lol

2
Author
4 years ago

@rapfame_official @rapfame_ar_team @rapfamelive @rapfamejudge @youwanttogetfeat I don’t want y’all to put my song on a playlist Give it what it deserves y’all alway do this and still expect us not to give up on this app I know y’all don’t appreciate Africa song and that’s bad Most people don’t don’t just rap here and y’all still get their shit featured, I think this app is full of politics that’s why I stop dropping my stuff here

Author
4 years ago

@rapfame_official @rapfame_ar_team @rapfamelive @realrapfame @rapfamejudge @youwanttogetfeat @rapfamefann @rapfameceo I think this deserve a 🌟 because I put my best to it and y’all won’t keep on playing me like this

1
4 years ago

what gwan ..hot gal

Flame Bars: Perfect 💯 Delivery: Perfect 💯 Impression: Perfect 💯

it's very very good Bars: Perfect 💯 Delivery: Perfect 💯 Impression: Perfect 💯

4 years ago

Bars: Perfect 💯 Delivery: Perfect 💯 Impression: Perfect 💯

4 years ago

keep up the good work 🔥🔥💯💯 God bless keep on grinding 💪💪 One love 🙏🙏 Bars: Perfect 💯 Delivery: Perfect 💯 Impression: Perfect 💯

4 years ago

Yo @oddyj, We listened to your track 'Mother Theresea (music in broken English)', here's our report: Track Artwork ✅ Track Length ⭐️ Title ✅ Description ✅ Bars ✅ Cadence/Flow ⭐️ Delivery 🛠 Vibe ⭐️ Concept ✅ Trending ⭐️ Recording quality 🛠 This track is a perfect addition for the 'Rap Fame Fire' playlist 💥! Congrats! You can find it on the Discovery Page 🔍 Thank you so much for your submission, we loved listening. We hope to hear more from you! All the best, The Rap Fame Team 😎 ⭐ - Feature Worthy ✅ - Good Start 🛠 - Needs Improvement

4 years ago

Very nice.. has dat Caribbean feel. Peace n Mo Heat! Bars: Dope 🔥 Delivery: Great 🎉 Impression: Dope 🔥

nice work Bars: Dope 🔥 Delivery: Dope 🔥 Impression: Dope 🔥

4 years ago

Bars: Perfect 💯 Delivery: Perfect 💯 Impression: Dope 🔥

4 years ago

not really my type of song but its cool and gots a cool vibe keep it up Bars: Perfect 💯 Delivery: Perfect 💯 Impression: Perfect 💯

🔥🔥🔥💪🏿 I'm listening 🎧 love I hear you Queen Bars: Perfect 💯 Delivery: Perfect 💯 Impression: Perfect 💯

This is hot sis🔥🔥🔥 Bars: Perfect 💯 Delivery: Perfect 💯 Impression: Perfect 💯

User avatar
38.29k
Total plays
2.27k
Followers
2
Following

You may also like