I know (remix)
soo many things my eye don face i no fit tell bad butches niggas just dey think i never cared i just dey struggle people see i never relent but i pray to baba God make he bless this money i want to get make i flex wipe all my pain and sorrow make it clear enemies come my way but i no dey fear i sing songs to just cool my sef just to get rid of my pain,make he change my friends i know,i know (2) you're the love of my life baby na u i dey find i dey think all day yeah baby it's you have waited for baby all my pain yeah girl na you wey fit quech all i give my all to u yeah, all to you yeah you all i need baby love you oo don't u hesitate girl look my face don't give me more time i dey long for you my bae stripping all night coming for you bae i promise I will be there so soon and i won't be late love me i go love mhen we see no disgrace flexing no vexing enemies go run away π― for my gee destiny wey don show me the way now am out of poverty
You may also like

Leave a comment

Verified By me Vlone himself and like the part when you amplified the vocals with chorus effect π₯π₯π₯π₯π₯π₯π
Bars: Dope π₯ Delivery: Dope π₯ Impression: Dope π₯
Bars: Perfect π― Delivery: Perfect π― Impression: Perfect π―

Bars: Nice π Delivery: On point π― Impression: Great π
Bars: Perfect π― Delivery: Perfect π― Impression: Dope π₯
grab bandlab app record and edit there , then load to fame bro Bars: Dope π₯ Delivery: Dope π₯ Impression: Dope π₯
Bars: Great π Delivery: Dope π₯ Impression: Dope π₯
Bars: Perfect π― Delivery: Perfect π― Impression: Perfect π―
Bars: Great π Delivery: Dope π₯ Impression: On point π―
Bars: Dope π₯ Delivery: Dope π₯ Impression: Dope π₯
nice Bars: Perfect π― Delivery: Perfect π― Impression: Perfect π―
Bars: Dope π₯ Delivery: Dope π₯ Impression: Dope π₯
hey i would like an honest opinion of what u think of 1 of my rap battles can u check it out. i would appreciate it. Bars: Dope π₯ Delivery: Great π Impression: Dope π₯