Coll ins

✌️BTC ✌️

Coll ins
✌️BTC ✌️

20 Plays

28 Oct 2022

leave Bitcoin go do Yahoo Bitcoin no de rise again (*2)(chorus) I wake up for morning see my guy for sorrow i ask am wat's popping e de shout no Solo i say y de sorrow e talk say na crypto de guy even borrow sell house still sell Moto na crypto bring sorrow 20mill e swallow (chorus) as BTC no wan rise our BP don dey rise na Bitcoin be thier life BTC be their Life one night BTC wey rise come fall lyk say na Rice wetin we buy with 62 don go down reach 22 i cry for u my OTC farewell to u BTC (chorus)(*2) c o l l Collins ✌️✌️✌️

3 Comments

Leave a comment

you did a great job keep up the great work

Nice pic, I love crypto, stay focused and grind harder

2 years ago

leave Bitcoin go do Yahoo Bitcoin no de rise again (*2)(chorus) I wake up for morning see my guy for sorrow i ask am wat's popping e de shout no Solo i say y de sorrow e talk say na crypto de guy even borrow sell house still sell Moto na crypto bring sorrow 20mill e swallow (chorus) as BTC no wan rise our BP don dey rise na Bitcoin be thier life BTC be their Life one night BTC wey rise come fall lyk say na Rice wetin we buy with 62 don go down reach 22 i cry for u my OTC farewell to u BTC (chorus)(*2) c o l l Collins ✌️✌️✌️

You may also like