Playboy
Playboy

BALOONS (20:15)

BALOONS (20:15)

48 Plays

β€’

13 Oct 2022

Playboy 2007 are exist in the world,No man can take me faith,I have in God On you badhat en witch, Are don succeed you dey plan now for throw me seed,The wan wey believe you, May in cam see. Are release on you accuracy prayer if you believe you witch, cam meet me na me yard You dey slice person pikin, Lek na yam You fight me spiritually,en cam physically Me prayer point dem heavy, bad en danger you get low battery, go charge with charger you say you papa na bilgate,well you don late, Na the slay queen dem,dey go with you on date Are boss na the club,are see me yone mate weytin dey hurry you why you nor for wait Me girls dem arrive with many plate You wan be Lek me,well me bars dem heavy you kin pretend to me, but you na enemy

7 Comments

Leave a comment

2 years ago

πŸ‘πŸΌπŸ‘πŸΌπŸ‘πŸΌπŸ‘πŸΌπŸ‘πŸΌπŸ‘πŸΌπŸ‘πŸΌπŸ‘πŸΌπŸ‘πŸΌπŸ‘πŸΌπŸ‘πŸΌπŸ‘πŸΌπŸ‘πŸΌπŸ‘πŸΌπŸ‘πŸΌπŸ‘πŸΌπŸ‘πŸΌπŸ‘πŸΌπŸ‘πŸΌπŸ‘πŸΌπŸ‘πŸΌπŸ‘πŸΌπŸ‘πŸΌπŸ‘πŸΌπŸ‘πŸΌπŸ‘πŸΌπŸ‘πŸΌπŸ‘πŸΌπŸ‘πŸΌπŸ‘πŸΌπŸ‘πŸΌπŸ‘πŸΌπŸ‘πŸΌπŸ‘πŸΌπŸ‘πŸΌπŸ‘πŸΌπŸ‘πŸΌπŸ‘πŸΌπŸ‘πŸΌπŸ‘πŸΌπŸ‘πŸΌπŸ‘πŸΌπŸ‘πŸΌ

2 years ago

ok

2 years ago

I like the track dope song dope ryhme also welcome to rap fame good work Playboy.

You may also like