Intro to TikTok

0:00
0:00
Intro to TikTok

Shey dem no teach you to fear God. abi ur hubby na rich boy? the devil wey enter your body dey force you and teach you how to go dey bill boys. later you go come dey make noise say none of these niggas be your choice but behind the corner, and even for area everybody dunno you do runs Shey na you wey be karishika wey change emeka mind and he forget him family. no be your fault he get poverty mentality no be say everything come be vanity but. but! why you come dey demand iphone for just one round of sex. Shey you no get family members or your father? you dey ment.

5 Comments

Leave a comment

Author
4 years ago

decent glow Bars: Great πŸŽ‰ Delivery: Great πŸŽ‰ Impression: Dope πŸ”₯

4 years ago

Bars: Dope πŸ”₯ Delivery: Dope πŸ”₯ Impression: Dope πŸ”₯

4 years ago

Bars dope 🫑πŸ”₯πŸ”₯πŸ”₯πŸŽ™πŸŽ™πŸŽ™rate my work cuz πŸ«‘πŸ«‘πŸ«‘πŸ«‘πŸŽ™πŸŽ™πŸŽ™πŸŽ™

1
4 years ago

Hey @collins.7783053 we liked your track 'Intro to TikTok ', We're so happy you're joining the Rap Fame Community, so here's a couple tips from us: 1. Use multiple vocal tracks to add some extra power to your flows. 2. Some eye-catching cover art can draw new people to your music! πŸŽ‡ 3. Try mixing up different light studio effects on your vocals to give your track the perfect sound every time. 🎀 4. Defo try out our denoise feature to minimize any background noise on your track! 🀫 5. This was a nice taste, but we're gonna need a longer track if you want us to give you detailed feedback! 6. Why not upload or record a video to go along with your music, that way you could get featured on the Popular Video section! πŸ“Έ Overall this junt eat fam! Can't wait to see what else you drop! All the best, The Rap Fame Team 😎

User avatar
30
Total plays
5
Followers
0
Following

You may also like