Dem no reach
See I know how many time I don try stand but I no see chance for that Bad feeling still open eye for my body In fact devil sit down for my heart no think say I forget watin you do me I still get you for mind the thing be say your turn never reach if any bastard think say he get level make he reach my crip No body go tell you na Ambulance go come carry you next dey no tell you how my matters dey be so sad I be like that bad seed Remember that foolish virgins wey dey bible No be say they dey foolish the problem with them be say na commit dey commit go fuck before they start their own mission See if na for wisdom you Ancestors no reach me half I go spit am for your face no go like hide am from you I don enter counter no be once the only people I neva come encounter with na Those men on red with red marker God forbid
You may also like

Leave a comment

⛽️ Bars: Perfect 💯 Delivery: Perfect 💯 Impression: Perfect 💯
😎😎😎😎😎😎 Bars: Perfect 💯 Delivery: Perfect 💯 Impression: Perfect 💯