Naira cool
Naira cool

guard your heart

guard your heart

9 Plays

03 Oct 2022

#chorus #motherfuckers #heartbreakers omo guy guard your heart no come dey love like that if you love straight talk( my own com fat) I hope you fucking understand (Abi you no get) no think too much love your elo but it no mean say everytime you go mumu melow no be everywhere nyash go you mumu follow Abi you want join baba dead dremo since the last time wey I spit this shit omo e too hot I dey feel the heat omo na the ekuke wey you carry last night na the one transamadi beat you dey form say you love her last last na another man dick she dey eat no reason am una be eleven una too few de last guy wey catch her she say na the devil she never knew you never knew say you dey play all the guys like cashew now e Don get cast you Don dey talk like cartoon say she never knew it was going to end like that too now eleven fools dey in a bad mood chorus omo guy guard your heart no come dey love like that if you love straight talk( my own com fat) I hope you fucking understand (Abi you no get) no think too much love your elo but it no mean say everytime you go mumu melow no be everywhere nyash go you mumu follow Abi you want join baba dead dremo omo big lesson to the wise na we be de anti_girlfriend guys she say I love you all na disguise omo you done dey like ps5 guy everywhere scatter as De matter cast she say let's keep everything in the past omo before we go talk Jack rabina 11 hot slap blast hmm hmm hmm hmmm chorus omo guy guard your heart no come dey love like that if you love straight talk( my own com fat) I hope you fucking understand (Abi you no get) no think too much love your elo but it no mean say everytime you go mumu melow no be everywhere nyash go you mumu follow Abi you want join baba dead dremo omo guy guard your heart no come dey love like that if you love straight talk( my own com fat) I hope you fucking understand (Abi you no get) no think too much love your elo but it no mean say everytime you go mumu melow no be everywhere nyash go you mumu follow Abi you want join baba dead dremo omo guy guard your heart omo guy guard your heart omo guy guard your heart omo guy guard your heart

1 Comments

Leave a comment

2 years ago

You may also like