Turnaround

0:00
0:00
Turnaround

#rapfame#boydonback#rap#vibe Dem no know how I feel, I want to make it out, Living life as I wish, I want a turnaround, I put it down in d rhymes kole last, So I no go forget all d shit dat I pass, Casala bust plenty yawa sef gas, K'odo mi ma gbagbe orisun, ko lor dry, I say I no go relent, kinle pull up ninu benz, Ki star player mi ma deni tan ma sign tan ma bench Won ni mile wole, mo vex mo fo fence, I keep it 1hundred, how close can u get, Yeah am never letting go, Grab my blanket, street is so cold, Life goes on, how it really goes Nobody knows, Dem no know how I feel, I want to make it out, Living life as I wish, I want a turnaround, Dem no want to let me go, dem tell me settle down, Tell dem pains and shame o to, better days do come around, Till am rich I will never die, We b chilling every friday night, Catching dem summer vibes, Ain't no man can do it like I, You can't hide my light, Yeah, my limit no b sky, it still up up high U shud knw I no b type wey their papa fit define, Dem check my basket na water full inside, E be lyk jax, Till dem realize, Yeah am never letting go, Grab my blanket, street is so cold, Life goes on, how it really goes Nobody knows

1 Comments

Leave a comment

Author
4 years ago

User avatar
3.06k
Total plays
179
Followers
82
Following

You may also like