omaixlay

OMAI - everything changing

omaixlay
OMAI - everything changing

66 Plays

09 Jun 2022

XLAY MASTER CHANGING I put my mind money all the time I remember the time I no get dime You see my vision Is bigger Dan A confederation My freedom man Fina Fina Financial Fina Fina financial love Wey she show me She no dey waste time oo As long as say shey money full brakata You see the reason why I have to make money Na only that time a ho can call you honey Money be my medicine Na my only remedy Beauty like a melanin Living ina fantasy I am the greatest Now e dey pain dem Everything changing Take me to the first day I met you Am thinking about you Tears of joy rolling for the things av been through Huh Fever You give me fever The way I want it had to Make me get an extra liver And All I dream about is you This one no be acting Like Tom cruise Money education I resume If e no be money Don’t assume Money be my medicine Na my only remedy Beauty like a melanin Living ina fantasy I am the greatest Now e dey pain dem Everything changing melanin

6 Comments

Leave a comment

2 years ago

Bars: Perfect 💯 Delivery: Perfect 💯 Impression: Perfect 💯

2 years ago

keep it up my dawg🔥💯 Bars: Perfect 💯 Impression: Perfect 💯

2 years ago

Bars: Perfect 💯 Delivery: Perfect 💯 Impression: Perfect 💯

You may also like