Onye
chorus Onye ka m ga ekpesalu Onye ka m ga akosalu onye ka ogbasalu ihe nka ona agba m anya mmili x2 ine anya iga afu ka anyi pasanu Rap We are living in the time where life is so tough this one no be bluff even the hustle dey rough marking time on the beat hoping to get the hit the country don hard everybody dey feel the heat Hunger dey the town Poor man dey cry on a daily politicians sit down for hotel dey rub their belly Na who we offend thats the voice on the street see the youths wasting life they just dey form street ASUU dey strike boys no fit go school fuck up girls dey for bouse now dem dey form hookup insecurity and poverty on a high level baba God hear our prayer show us the devil our hustle na for daily bread make we fit chop before we drink in bottles now we dey do shot i feel the pain on my left chest now i am bleeding Heavenly father i am on my knees and am pleading chorus Call me dj L mee ka o soundo like a bell nwanne adikwam loyal and my head no go swell odogwu nwoke Nwachinemelu 1 of umuonaga Ha kilikata nwoke umunwa ana akuna aka ije ngala okwa ifu na anya ikwe the boy di good ona agu hook na ukwe what more can i say abeg free me the country don red see e dey pain me who we offend abeg show your face the pain don too much Baba God give us grace
You may also like

Leave a comment