fame at home
make i tell you hw e be 4 d south.... when i start to roll with this my grind niggas were like,man u no fit to run dis thing abeg,but i no send i calm down i start to make the trends.some bin dey feel say i no go ever ride the benz,bur my zeal to improve make me different from the rest,i begin feel at rest when my lyrics come dey spread and i begin dey impress so i try to be my best...the story change when baba God e put hand 4 d test my tracks for every rotation all around the net....bur little did i know na so the devil start oppress,he tried so hard so i could fall into his test.But God no dey sleep i make am out with all the jest.same niggas wey dey laugh dem come begin to dey vex unto say i make am no be wetin dem expect but me i don make am na 4 me to start dey flex,so i no care about their jeeeeest....people wey dey eeeeenvy same men na dem bin dey teeeeest me right now am making lotsa mooooney same men begin to dey hyyyype me yeah.....fake love aswear e no really dey my plans.na to help with wetin i don dey gather for bag if u lap u go collect no be say na mouth...na to dey remit for my fam remit for my friends strangers alike the world go hear my name i go get the fame take it or leave it....... u only got urself to blame🙏
You may also like

Leave a comment