Emmaxcool
Emmaxcool

EMMAX- OLD GUD DAYS

EMMAX- OLD GUD DAYS

7 Plays

12 Mar 2022

Sometimes.. I dey miss my mum, MEMORIES Yunno i dey miss my grand ma,... my siblings I dey miss deir drama the way mumcy dey flog I dey shout louder, dey way popsy dey para, my siblings nebos dey run up and down playing catcher.. Those days those days for street we no dey chop dem bread and butter for street.. We dey play rubber lee,..we play football.. Then we enter nebo room dey watch Chinese film..we comot we enter the street.. we fight, we gist actor, boss they call me jet lee.. We dey find trouble, but we dey hustle.. we dey struggle every for we to bubble.. We dey work hard to put food for table see me like this I dey follow street just dey hustle CHORUS.... Later we baff, sometimes we no dey baff We play with tire, then we enter police and thief. But now a days, guys dem lazy, even our so called government are crazy more than thiefs, I dey vex.... you can hate me, no peace no love everywhere hating,.. Now adays Fuel dem food and water infact everything don high nah now I realize, Say school nah scam.... for no reason........ our so called govt dem just dey lie.. Dem mum and dad everyday just dey cry, see dem graduate street to street all around.. youths don join yahoo, no love, no work everywhere dry, rituals rampant for street Dem say we are leaders of tomorrow, both youth and country dey borrow, corruption dey our blood from now reach tomorrow.. NOTHING FIT CHANGE... DEM SAY CHANGE BEGINS WITH YOU,.. YOU AND WHO?? EVERYTHING DON SCATTER...

1 Comments

Leave a comment

2 years ago

You may also like