You never hear
0:00
0:00
shey you never hear about the things wey happen there abi your eye never clear mankind so wicked open your mind and your ears wetin happen shey na jazz make my people suffer suffer all their nyanshes don dey open everything don scatter scatter 2020
You may also like

Leave a comment