money

0:00
0:00
money

thunder fire to sit down house fuck you covid if no be you i for they turkey now they blow weed dubai trips lamborghini just dey blow sleep i need refund baba how much i take sowe seed wetin dey xup why the church no fit come true we no say jesus die for us what about you he feed five thousand with bread even add fish too we no too plenty give us money rice and beans too.i see my useless sister yesterday dey twerk life 20k for 10 people this one i see am life some boys they twerk too no respect for emmanito 2021 see wetin u don dey turn us people dey para head don burn oo oluwa africa see wetin u don burn oo.give me president number i just wan ask am say chorus:wetin dey xup boo boo wetin dey play boo boo nothing to chop boo boodo give away boo boo people dey cry boo boo money dey fly boo boo we need money money condition bad boo boo we no say u love us show us the love boo omo he don burst wey the giveaway dey many artist no go talk through the way he dey your government dey beg for twitter who you no mind emmanuel na cruze he wan dey pull you the release package con day be like photoshop only net we dey see am people no follow chop some artist dey fine them self for twitter some they form savage see giveaway package one million boys dey do pass them self because they don get money covid-19 opportunity to do 19 even to stay house for 14 dayspass 19 god punish anybody wey wan do 19

1 Comments

Leave a comment

Author
5 years ago

See track description ↑

User avatar
85
Total plays
13
Followers
9
Following

You may also like