jingle bell _Almighty King

0:00
0:00
jingle bell _Almighty King

jingle bell welcome to naija where people no dey get shame Christmas here dey lame if u no get fame and if u want get dis fame u must Atleast make a name and people here are so the same!!! na wetin spoil the lane peace is what we aim but the danger dey d same the thing just dey insane soldiers no dey fear but if dey cum go war front u go hear say they don faint dem dey pack soldiers d amount of rain ...but soldiers still dey fail oh jingle bell(*2) make naija beta how i wish buhari..no for put us for dis mess oh jingle bell (*2) naija go beta if we only cooperate.. and let God do the rest children too dey cry ...dem dey say naija don die mama dey for street ...she dey beg for rice papa don go to work ...e dey work for dem to chop but if dem sell rice of 30k ...na wetin we go chop? we all want to shine but the price of life dey rise if u want to make am fass u must pray to God for grace this our life no plenty d devil is still thirsty mineral na 120!!! person go sell e shop

1 Comments

Leave a comment

Author
5 years ago

User avatar
280
Total plays
53
Followers
4
Following

You may also like