week flow

0:00
0:00
week flow

01/03, 19:58] Bros Clem: My baby just arrived is a girl : Wowwwwww Big and double congratulations Bros : Wow : So happy Bros May the goodness of God continue in your home IJN amen : Amen Bros Clem: Thanks man God over everything Bros God win Bros Clem: Na so Na oyinbo you born o Bros Clem: Ya Wow God is awesome Black man born white pikin Bros Clem: Yes oooo Child Bros Clem: Ah ba God is great Bros Clem: I black Hahahahahahahaha Yes na Oyinbo say so Bros Clem: Lolzzzz But we know say dem drink vino So their eye never clear until God go clear dem all away with corona The bad ones sha Dem white Dem say we black Bcos cos of oyinbo words n opposite But I yellow So their brain low And e dey pain them say their dick low too Lol Dem no fit bend babe like we na Them flow so weak Like wiklo Dem white like wiliwili E no worry dem But for sure warri go worry dem chorus and e no go tae*5 atae tae go hip hop like the hip hop I go chop up like chopper helicopter privately I'm coming on onto you I ain't gat 30billion I gang with innumerable zillion our zeal is on zellious we no just serious that's why see my dimple you looking and you know I'm simple but I can put 8 nigas in my limbo trunk save one for my milimeter for a wrong testimony then put em on a timbo trunk testing money but never putting white paper on my tongue

1 Comments

Leave a comment

Author
6 years ago

See track description

User avatar
7.85k
Total plays
239
Followers
248
Following

You may also like