GELABUZZ _ As e be now

0:00
0:00
GELABUZZ _ As e be now

#Rapfame #EDonBe #PositiveVibesOnly #9jaBuzzin' #PidginEnglishHipHop As e be now me no gree for shitty friends again people wey dey throw negative vibes i no gree again i go slash out una reign flip una pains switch am to gains pierce our ego out cloud out your ventingz, check my rain i dey blast thunderbolts wey go scatter your presence e don tay way i dey watch una i no be fool fuck your essence, i sabi all una antics collect my lashings till i bellyfull fuck your craze, scatter am for dustbin mock una like Mr. Bean background wey i sabi..i go dey rock my codedness everly dey steady i go dey penetrate clap for me, no just dey hate no try my angry side i go monster devour u skin you soul out sip your blood like juice and gin then relax for bed like a bloated king...huh As e be now if you get value to add, click now buzz dey flow switchin' dead joints to amazing flowz feel am..make u feel am na so e be now... Hope you get the picture cool cats im gonna feature if you've got spice to make my style richer coming through, definitely gonna reach yer that's the drift collecting import interest to blossom the shine keep to that or fuck off, if you aint down with that envrons is comfy, so embracing no time for tit for tat Rapfame got me flipping fine good field to rep you styles hard so do your thing lemme do mine its a common ground i keep my stylez on... my kinda style bizarre, ideas flowing through like a river take an acolyte stand take my words lay it on ice i make it solid ✊🏿 make it rough too toughen it up na so e be now let my joints ease u, find it on top! huh! the buzz dont stop.. add on to hiphop clean mess with buzz mop na so e be now... As e be now if you get value to add, click now buzz dey flow switchin' dead joints to amazing flowz feel am..make u feel am na so e be now...

26 Comments

Leave a comment

Author
6 years ago

See track description

4
6 years ago

🔥🔥🔥🎵🎵🎵🎵🎵🔥🔥🔥🎧🎤💪🏽💪🏽🎧💪🏽💪🏽🎤🎵🎵🔥🔥🔥🔥🎵🎵🔥

1
6 years ago

✍🙏😎🐗verý Good flow nas text

1
Author
6 years ago

@garyjennings thanks Megladon🤠

1
Author
6 years ago

@kellatides 👍🏽👍🏽👍🏽

2

dope song overall 🙏🙏🔥💯

2
Author
6 years ago

@bab3_gurl_x3 🤝👍🏼

3
Author
6 years ago

@bigbeezfortune 👍🏽 bros me

4
6 years ago

I don see am now!!!🌋🌋💫🔥🙌

4
Author
6 years ago

@ValiVasilescu bro from another mum. Salute to you T3sla

4
6 years ago

Good beat is beating down the line with some buzz rimes keep that on your mind BIG Up @gelabuzz

4
Author
6 years ago

@lilmsmustang my respects to you

3
Author
6 years ago

@crypso no worry, I go dey show back plenty love and loyalty back. I appreciate bro!

3
6 years ago

u don see me finish na

2
Author
6 years ago

@crypso bro you sabi better things oh😁

3
6 years ago

i dey feel dis one

2
3 years ago

Wild 🤪

5 years ago

hard

1

flavor

2

flavoe

2
User avatar
80.57k
Total plays
4.47k
Followers
90
Following

You may also like