get high
I get high to communicate with the most high Oh boy i can't go a day without my spliff cuz e get why Im at the top now shebi when I been fall shebi u dey shine ur teeth like my my . Omo this thing no be play play no be Mai mai Im Never sober, never cower I stay undercover Under the weed umbrella. With my Cinderella Score the goal like rasheedi yekinni And I like them bitches by the pool in their bikini No question me joor maka gini Ama defend you like john terry Even when u acting up like Tyler perry This is 2020 no time to watch tom and jerry Why are you doing like someone who has covic 1-9 virus? Come on! Whine your waist like miley Cyrus Emi Ati e ama lo Jaye ni Cyprus I'm climbing up the ladder Me i no dey bother If like make call me by first name Or make u call brother I just want my paper Jafori Ara e me and u no be brother Sho moye irin ti mo Rin kin to lema Jaye foreign This shorty say she wanna eat my banana Nigba ti mo funje she bite me hard like a piranha This shorty fine pass rihanna mo ni kosoro Until she start to dey scream like horror I ask her say wetin dey happen o ni Kin bi woli woro Needless to say, I'm a warrior. Been through it all Emi oni time lati ma dwell on the past gbogbo igba iyen ti kparo lo The bible says guard your heart with all dilligence Nigga no dey reason anyhow na use ur Intelligence I'm a gogetter I Gerrit gerrit I'm a trendsetter ton ba rimi won beri beri
You may also like

Leave a comment
See track description ↑