GOE

0:00
0:00
GOE

God over everything bad energy make u stay far away o i dey live my life i dont care what dem say o i wan ball everyday like say na my payday kaaki no be leather na so dem talk o abeg give me space o make u no cross my lane i dey run this race o abeg run your own x2 God over everything x8 i no cross the road o dem dey shout my name i never even blow i don dey catch the fame bad energy biko stay far away all i want is good vibe, good vibe come my way abeg give me space o make u no cross my lane i dey run my race o abeg run your own x2 God over everything

1 Comments

Leave a comment

Author
6 years ago

See track description

User avatar
2.85k
Total plays
85
Followers
109
Following

You may also like