lockdown💭

0:00
0:00
lockdown💭

here for Nigeria now we dey for lockdown everywhere here dey on shot down nigas full house dem dey on press down some self the fine money dem dey on keys now Oga bubu self the count on bills now access bank now about to go down even children nowadays na dem the do scam na them full for my area na them the form gang see the children never chop papa go roast yam hunger dey every where u no fit ghost am if u try go outside police go use u shine u go do frog jump before you even yarn if u yarn them go carry u go quarantine audio corona virus na it full for news now dem use am the pack money the load for bank now wetin man go do, na just ur phone now networking business na it dey ground invest 10 to get 20 na it the reign now I sell ITunes card na it full ground if u try my bros na it them call scam e go better e go better na it be broadcast even church for my area now dey strike ATM machines self no dispense cash if you wan withdraw u must wash hand social distancing but people self still the stand for line baba say no more burials but him himself the go am hello baby am missing you na it be the new scam can u send me some money for this lockdown its dry out here I can't go out u knw am too shy to beg na if I don't love u I won't ask u for a dime you are the love of my life u should knw na meanwhile brother dey house nothing dey hand him the reasons weather make him try risk am but if him even try go outside army go beat am mama dey house with children hunger wan kill am papa dey house no way to make cash every day him and him wife the fight now baby dey with guy every day na 5 rounds she go carry belle tire for this lockdown stay home, stay safe for this lockdown but every day new cases them dey announce na brief case or court case we no undstnd am but nobody wan risk am u no fit try am wetin we the hear every day and night na wash hand, sanitize and wear your face masks wear your face masks coro coro corona virus

3 Comments

Leave a comment

Author
6 years ago

See track description

1

come thru I have 25 new songs up

1

Real Recognize Real 💯

1
User avatar
3.31k
Total plays
99
Followers
36
Following

You may also like