Coolant 2
In 40 seconds let me introduce myself they call me leodon from a-town am the ele-sef i don dey run things way back from underground in the next few seconds all u will hear is just the background in my life all i have is one chick if u know any other one maybe na sidechick my life is simple i no dey smoke but i dey drink no how make i choke talk more make i sink i no get benz after this i fit buy one original no be the one, from Taiwan life is crazy but yet am not lazy i keep it on a low when am chilling with my lady free a brother let the sleeping dog just lie my swag is on point and u know i no dey lie see me as a teacher na u my student your body just dey hot abeg see me as a coolant chorus see your body just dey hot oo your temperature rise oo rap 2 back to the matter am back with the swagger like Usain bolt m ga enye gi oso i no dey para am not zoro swag bag but ebum ife olu ife olu nye na iru olu nwanne oburo onu ijee na azum ina agbakasi onu nwa biko gba juu imana the boy dizi hot m gba gi obuo gi aju so when u see me avoid me like corona virus na only me waka come if my guys dey u go fear us u no fit catch me dull fresh even if u be the press always high on a steady the boy cannot be depressed m play gi tape like movie ima na the boy dikwa groovy lock me down on a spot muwa ebuhalia the joint adima afili onu listen carefully u will get my point see me as your teacher and na u be my student your body just dey hot abeg see me as a coolant
You may also like

Leave a comment
See track description ↑
nice track bro. one love ✌💯💯💯💯 peep my page!!!! RESPECT
one love 💯✌️