llne busy

0:00
0:00
llne busy

i want more money, I no go lie to you Sleep dey hard when the account no full too Grind in the morning, hustle in the night Every cedi count, I dey do the math right Dem dey talk flex, me I dey talk invest Small money enter, I go make am grow fast No time for play, I dey build my name From Accra streets to I go run the game Prayers work faith plenty I want more money, I go chase am Until the struggle bow, until I make am *Verse 2* I want more money so my mama go rest No more bills pressure, no more second best I want more money so my brothers go eat Open doors for people wey dey follow my feet Stay in your line if you no get better news I dey chase the dream, I no get time to lose Call me when it’s business, call me when it’s pay Till then my nigga, make we talk another day Flight mode on, but my brain dey online Dem dey sleep for bed, me I dey count my time Hustle no get weekend, dream no get holiday If you no dey add value, make we talk another day I dey build in silence, no be for show When the check land, everybody go know So hold your call, hold your gist I dey overseas, chasing what I missed, No time for back and forth, no time for drama My eyes on the prize, my mind on the dollar Friends dey gist, me I dey plan Small boys dey flex, me I dey expand I no dey answer call if the bag no dey Call me Line busy... line busy... i say ago make am dey forget say abi fighter

1 Comments

Leave a comment

Author
23 days ago

See track description

User avatar
3.69k
Total plays
186
Followers
141
Following

You may also like