Fake Yakub's

0:00
0:00
Fake Yakub's

Their name na Yakub At their man-age Dem still dey manage Na why dem dey call dem Yakubu manage Their old papa go just give us an adage Their young sister go just serve us her package We enter their village na there we chop Fried rice without Cabbage Even things for there don start to dey damage to dey manage don already dey their lineage Yakub Many people talk say u can never make it Even if u drop vibes we can never feel it na why dem dey call u the silent bandit u just resemble that animal dem dey call rabbit Na the last version be this so i gaz handle am with steeze dem never catch u u don dey freeze if dem com catch u, u go blow with breeze i sabi say we no be Gee's when u see me u stand attise For market na me dey pay the bills so when I dey talk u go close ur lips

2 Comments

Leave a comment

Author
1 month ago

See track description

1 month ago

Hey @vkystr! Thanks for sharing 'Fake Yakub's' with us! 💥 Here are a couple tips: 1. Try testing out different flows! Even if you got your rhythm down, changing it up can add some extra spice to any track! 🌶 2. Try recording when you're feeling yourself! The feel good vibes will come out in your raps! 3. We have a bunch of options to really add to your track, try using some effects on your vocals next time! 4. Use denoise on your vocal to reduce the background noise on your track! 5. Unfortunately the track is too short for us to give you proper feedback, please send in a longer track! 6. Try entering one of our weekly contests for the chance at winning the $500 grand prize! 🥇 Overall this junt eat fam! Can't wait to see what else you drop! All the best, The Rap Fame Team 😎

User avatar
22
Total plays
7
Followers
0
Following

You may also like