41

0:00
0:00
41

Few minutes ago Maga ti soro, e go pay Few minutes later, matter ti daru kilode? Staying lowkey these days na who get money dey show face Always on MJ trips cause how I won reach heaven gate? Zero gbenzome, always stay cheesed up like paper chase What I'm feeling, I can't say, cause my feelings are not the same No loseguarding my brother, tori anyway na way E get as e be, buh every man get him own pay day Ni moshey Kan ra mo hustle mi, I nor look anybody face Ni moshey te pa mo hustle mi, I nor look anybody face Keep your friends close, keep your enemy closer isn't that way they say? These niggas be dey do like judas, dem too dey hate but Anyways, Maga said "I'm sending" Bobo don dey happy, think sey we go jolly me dey think sey na payday Maga ba n so ede ke de and I don rush go check rate, odun mi gan mo fe ke. wetin man go do again? gbo gbo Facebook ni mark ti le mommy mi de n be nile, so make it fast ko ma lo late

Be the first who leave a comment.

Leave a comment

User avatar
89
Total plays
18
Followers
0
Following

You may also like