my girlie
Oh my girlie What's up with you my baby You've totally changed to me Same thing nikky did Shey bi you talk say You go be padi Actually I fell in love Cus you sexy and caring I promised you many things I said koni si elomi I'll treat you like mummy Give you everything you need Tho I'm not ur daddy That was disappointment my girlie No be say I see you with my padi So tell me why you come leave me You talk say I get jealousy It because I don't want elomi A jealous guy is a loving person He pain me ghan Ofi mi le fun elomi The matter choke me I'm always thinking Person wey mislead you na ashabi She talk say you fit be Ashanti She said Jara e Stop dulling You Getty fine face Pelu good body You sef fit dey make cool money With your pussy She connect you with alhaji Na so you leave me Go dey she faaji it pained me odun mi Called you on phone Told you what you've done to me You say na body dey pepper me I'm proud to say that baby Then I fell in love totally Now girl can't play shit with me Emi okocha fun Ara mi I go for pussy only Baby girl don't fall in love with me Cus in me I'll hurt you Dem don do me shit That's why I'm not loving If no be for pikin I for no marry Cus I no wan do straight things Wey don bend me This time mofe jaiye oko mi
You may also like

Leave a comment
Respect ✊🏿 gone through your profile Please text me i work with upper class influencersy!I have got a job you definitely love to give a shot!No bs.Thank