Darkhole

0:00
0:00
Darkhole

Rude Rude Pain , sweat lonley in the dark hole x3 Came out from this dark hole Almost took the light out Na God grace I still Dey alive now I no follow una drag any bitch Many things Dey my mind bitch comes last Or else you go hear am Just Dey smoke my weed Do the calms Talk to me well make you no go collect I get nigga way they quick Vexx for anything Na only me fit calm dem make Dey chill I get there medicine They no hear no Na only go dem know Na two hands my nigga I do many things Anythings for the money Way go be my money at the end But I no fit beef man. Cause man been through something I got to risk am just to make something We no plan to reach here but na the hustle shift us If Burk no pay Rain man must pay Been hustling for the music Still Dey fight my shy Been through hell lately Till I fight my demons Soon Dey accept me you go feel my grace Coming out from the this dark hole See the fame enjoy while it last Na Watin people talk Dem talk x2 Pain , sweat lonley in the dark hole

1 Comments

Leave a comment

Author
2 years ago

See track description

User avatar
25.66k
Total plays
463
Followers
4
Following

You may also like